Prinx Emmanuel – Pariwo

JOIN OUR CHANNEL BELOW
WHATSAPP GROUP TELEGRAM CHANNEL
SUBSCRIBER TO YOUTUBE CHANNEL

Prinx Emmanuel – Pariwo MP3 DOWNLOAD LYRICS

Multi Talented Nigerian popular Gospel Minister and worship leader popular known by his stage name Prinx Emmanuel Drop his new release Gospel Worship Song Titled Pariwo.
Download Mp3 song below and share with your love once 🥰

Pariwo LYRICS by PRINX EMMANUEL

E-le-le-le (e-le-le-le)
O-lo-lo-lo (o-lo-lo-lo)
Brother Nwachukwu (okay)
Abeg o, don’t be sleeping on a bicycle
(Woyo)
As you enter the mater, o-lolo
This kind of blessings wey You give me, pologo
Your goodness and Your mercies, shey na me dem follow go?
What about the favour? It’s ogologo (yeah)
As I come to shout halle oo (halle o)
If no be You, tell me where I for dey o
This kind of love, me, I never see
I say, this kind of love, me, I never see
I say me I want to shout o (pariwo o)
Me I want to pariwo o
I begi, leave me, make I shout o (pariwo o)
Me, I want to pariwo o
I say me I want to shout o (pariwo o)
Me, I want to pariwo o
Tadadidi-tadadi
Adi-di-dadi-dida-da-di
Yeah, bros, you know the way (know the way)
Mans got no chill, ọmọ, my Father dey
I’m the light of the world, no be Faraday
He gave me the daily bread and make sure say akara dey (akara dey)
You know my Father way
It’s straight to the point, no parambulate
From the very day I placed my focus on calvary
I discovered say na there the raba dey
Right now plenty money for the pocket
Plenty oil for my head, I’m feeling like a bole
Me, I no go off my WiFi wey I connect
And e be like say na me be the number one for the budget
Ay, You bless me, I cannot deny
Forward ever, I dey play number nine
This Your love e dey do me one kind
And na You be Daddy wey dey pamper o
As you enter the mater, o-lolo
This kind of blessings wey You give me, pologo
Your goodness and Your mercies, shey na me dem follow go?
What about the favour? It’s ogologo (yeah)
As I come to shout halle o
If no be You, tell me where I for dey o
This kind of love, me, I never see
I say, this kind of love, me, I never see
Pariwo o, me, I want to pariwo o
Pariwo o (pariwo o), me, I want to pariwo o
I say, me I want to shout o
Pariwo o (o-lololo), me, I want to pariwo o
As I dey see all the things You dey do for the boy
E dey burst my head on a daily
I dey see Your hand for my body o
Now my life don dey sweet like honey o
From the very day You entered my life, everything bright
Everybody don dey call me Sunny o

GospelHome Don't Claim the Ownership of the songs and media on this page, They are shared for gospel promotion purposes only. All rights belong to the respective artists and labels. If you are the rights holder and wish content removed, please read our DMCA & Copyright Policy or Contact Us For Copywriting Take DownContact Us

DOWNLOAD MP3

Download Below!

audio Title: PariwoArtist: Prinx Emmanuel

DOWNLOAD MP3

What do you think about this song?

We want to hear from you all.
Drop your comments

Upload your Song

ALSO CHECK:  Ekele By Miracle Paul ft Prinx Emmanuel

Leave a Comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Mastodon
Scroll to Top