| WHATSAPP GROUP | TELEGRAM CHANNEL |
|---|
| SUBSCRIBER TO YOUTUBE CHANNEL |
|---|
Moses Bliss – Your Love II ft. Soweto Gospel Choir MP3 DOWNLOAD LYRICS

Multi Talented Nigerian Popular Gospel Singer and worship leader popular know by his stage name Moses Bliss dash out new gospel worship song Tagged Your Love Featuring Talented Gospel Minister Soweto Gospel Choir,
Download MP3 song below and share with your love once.
Your Love II Lyrics by Moses Bliss
I no know wetin I do
Wey make you love me so daddy
No be say I too sabi
But you love me constantly
I no know where I for dey
If no be you dey lead the way
Your grace and mercy no dey fail
You dey love consistently
This your love
It’s all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy Igbakalamisi ehhh ehh
Igbakalamisi ehhhh
Ifunaya gi Kachanma
Ohh Kachanma
When I look around all I see
Is your love
| GospelHome Don't Claim the Ownership of the songs and media on this page, They are shared for gospel promotion purposes only. All rights belong to the respective artists and labels. If you are the rights holder and wish content removed, please read our DMCA & Copyright Policy or Contact Us For Copywriting Take DownContact Us |
|---|
DOWNLOAD MP3
Download Below!
What do you think about this song?
We want to hear from you all.
Drop your comments
