Moses Bliss – Nothing

JOIN OUR CHANNEL BELOW
WHATSAPP GROUP TELEGRAM CHANNEL
SUBSCRIBER TO YOUTUBE CHANNEL
Moses Bliss – Nothing
Moses Bliss – Nothing

Moses Bliss Nothing Download Mp3 & Lyrics

Nigerian sensational gospel minister Moses Bliss add a new song to his playlist tagged Nothing.

This 2023 released song is available here at GospelHome alongside it’s lyrics.

Moses Bliss Nothing Lyrics

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit change oo
E no matter wetin dem be tell you
(I’m here to tell you)
Nothing wey God no fit do

No man wey God no fit bless
No man wey God no fit help oo
E no matter wetin you dey go through
(I have come to tell you)
No man wey God no fit bless

No man wey God no fit lift (Ah)
No man wey God no fit lift
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
No man wey God no fit lift

No door wey God no fit open
No door wey God no fit open
E no matter
Wetin you dey
Go through
(I’m here to tell you)
No door wey God no fit open

No man wey God no fit heal
No man wey God no fit touch oo
I’ve never seen the righteous forsaken
Never seen the sea begging bread
I’m here to tell you
No man wey God no fit heal

Nothing wey God no fit do
Eh eh eh eh
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
I’m here to tell you
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

GospelHome Don't Claim the Ownership of the songs and media on this page, They are shared for gospel promotion purposes only. All rights belong to the respective artists and labels. If you are the rights holder and wish content removed, please read our DMCA & Copyright Policy or Contact Us For Copywriting Take DownContact Us

DOWNLOAD MP3

Download Below!

audio Title: NothingArtist: Moses Bliss

DOWNLOAD MP3

What do you think about this song?

We want to hear from you all.
Drop your comments

Upload your Song

ALSO CHECK:  Apostle Joshua Selman & Nathaniel Bassey – Ya Kare

Leave a Comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Mastodon
Scroll to Top