| WHATSAPP GROUP | TELEGRAM CHANNEL |
|---|
| SUBSCRIBER TO YOUTUBE CHANNEL |
|---|
Balogun by TY Bello MP3 DOWNLOAD LYRICS

Nigerian Most famous Gospel Singer and worship leader popular know by her stage name TY Bello drop her new Gospel worship song Tagged Balogun
Download MP3 song below and share with your love once 😘.
Balogun LYRICS by TY Bello
Comforter for every time I’ve been left forsaken
Dem blow me shot but you da pada
Never go down never undertaken
So many times me I don fall down
E be your mercy be talking for me
I checked my Bible and concordance
I never see your pikin forsaken
Holy water omi yale
I no gok am mo sa wole
Crown of glory Adewole
You Dey bless me Sunday to Sunday
I don count am over complete
I try talk am e no finish
I don check am I dey convinced say
Baba do me correct o
Anointing for head o
I Dey steady collect o
On God e sure me say
Condemna condemnation dey far away
Ibukun just dey come my way
Goodness and mercies sa wole
Never never to turn away
Say make nobody bother me
I’ve decided say all my days
Na for Jesu to control e o control e yaya
Holy water omi yale
I no gok am mo sa wole
Crown of glory Adewole
You Dey bless me Sunday to Sunday
I don count am over complete
I try talk am e no finish
I don check am I dey convinced say
Baba do me correct o
Anointing for head o
I Dey steady collect o
On God e sure me say
Baba do me correct o
Anointing for head o
I Dey steady collect o
On God e sure me say
| GospelHome Don't Claim the Ownership of the songs and media on this page, They are shared for gospel promotion purposes only. All rights belong to the respective artists and labels. If you are the rights holder and wish content removed, please read our DMCA & Copyright Policy or Contact Us For Copywriting Take DownContact Us |
|---|
DOWNLOAD MP3
Download Below!
What do you think about this song?
We want to hear from you all.
Drop your comments
